ODUMODUBLVCK – 2:02PM IN LONDON (FREESTYLE) [Lyrics]

2:02PM IN LONDON (FREESTYLE) Song Lyrics By ODUMODUBLVCK Below.


ODUMODUBLVCK – 2:02PM IN LONDON (FREESTYLE)

Nigerian rap genius ODUMODUBLVCK has unwrapped the lyrics to his just released freestyle track titled “2:02PM IN LONDON (FREESTYLE).”

Reading through the lyrics, you can clearly feel the energy and creativity he put into it. The words are exceptional, showing once again why he is loved by many.

Now that the lyrics are out, you can sing along, enjoy every line, and fully understand the song.

2:02PM IN LONDON (FREESTYLE) Song Lyrics By ODUMODUBLVCK Below.

Okay just carry it front
Carry it front to the …
I Dey tell you o
2pm in London
Based on say I just land
Make I smoke that thing abeg
SHOLZ you and your grab a push Abeg, FIZO
make I
Yeah
BLVCKSHEEP forever
BLVCKSHEEP for life
IZGAAJU till we KPEME
ANTIWORLDGANGSTARS
Ge records
You get me
ODUMODUBLVCK
Yeah
When it boils down to it
I’m the man
ODUMODU pull with him babe and the gang
VIP choke
no be the plan
Naso we dey waka normally
On demand

Whether na dvd vcd
Odumo rhythm
Dem dey chop am like
Mini mi
(Chaw am)
I don dey get many mini Mis
Descendant of Skeppy
For my raps
I Dey speak easy

Kalaaaa

Whether na dvd vcd
Odumo rhythm
Dem dey chop am like
Mini mi

(Kalaaa)
I don dey get many mini Mis
Ahhh !!
Hmmm

I go soon dey move like elumelu (don)
Fuck the up the game
Zule zoo
I’m unstoppable
The Banana peels were for me
So Them say I go slip
As per say dem slumber
Make dem check am
Me I been dey moon walk on the p
(Jack)
Odumo this your confidence
Na heavy scare (Michael)
These Niggas are my sons (KPAI them)
I had to treat them all with petulance
Negligent
Even if when I saw them eating hell (lifeless)
Under the table
That is where they dwell (dead)
Nothing go commot from their wishing well

I turn the music industry into tora bora
I stood on higher ground
E Dey show for the chart
about that?
Abbottabad
Na where I train my sniper
I’m very bad
My surveillance na ratata
Kill ever rat
So I tag on vector the viper
Everything na barrack
But nothing consine us with barrack Obama

I go revolve/involve am
MUMMAR GADAFFI
this na Liberia
This No be Libya
Me I go win
Me I go spin
Ahead of their team
I carry gun but dem parry rubber ring

If you like gym
Odumo go pull up win him pin
Burst your muscle
Burst your bubble
If you try carry Coti come
TYLE) i go burst their hustle

I no dey play on their level
I saw him pick a knife
I fall out ak-47

Dine with the devil
Now the matter don black
Dem need ODUMODU

I’m the pot I’m the kettle
Rollie on my kids
Everything was got from kettle kids
Hip hop
Ask ma bitch
Valentines was soft
We did it on a pebble beach

Omo
She came up with a silly wish
OD
CAN you fuck me till eternity
Based on the man wey I be
I carry am go purgatory
Carry am go Italy
carry am Sicily
Since we all want to be silly
carry am go Vatican
Pray for my past
Complete the task
I no carry mask
Tell father say na me run the bomb blast
Not ikeja thunder
BALOGUN I’m bonkers
Striker wey don conquer
She named her pussy after me
Tochi touch me easy peasy
Early morning
Morning glory
Breakfast in my sister kitchen
Calgary was busy chilling
Baby sitting Sinobi Was easy but not chimmy
That’s my nephew and my niece
I do them like I do this rappers
Tie them wrapper
Put them on my back
AFROBEAT nkor
I put them on their toes
Seun KUTI know
TIWA sef flow
Davido too much
na my real bro
Back on track with
With Melodie’s
From airport with luggage’s
Fiola rain been fall
London feel am heavily
Kalacious na heavy flood
The hammer wey I pam
Them think say na Thor get am
Weather man dey come pray for nepa
Harmattan go suit for their agenda
Omo
Put them inside body bag
March on dem
Timberland from Bonny camp
1g4 to CMS
CKC to FSS
After that I’m rocking Tesh
Enter London, holla chippy holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am fucking there
Kala
I am fucking there
When it boils down to it I’m the man
ODUMODU pull up with him babe and the
gang
If you Dey owe money go pay o
Pay me out 22nd
Big Mike STORMZY
Ibile
The machine is coming
Kala
ZANKU

 

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!