Rema – FUN (Lyrics)

FUN Song Lyrics By Rema


Rema – FUN

Nigerian Afrobeat prince and Mavin Records act, Rema has gifted fans and listeners the lyrics to his fresh mesmerizing single titled “FUN.”

With the lyrics now officially out, his precious fans can enjoy the song in a new way. You can follow the words and sing along with Rema.

FUN Song Lyrics By Rema Below.

( london)

(another banger)

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn

Oya o I’m dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing p’s on lowkey
Don’t play with me I do this
I no get competition my enemy na sapa
(say na sapa)
Na why I gara
(na why I ga)
Cause I no fit loose guard
(I no fit loose guard)
Family matter men still mount inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes
It seems very hard
Omo mi my dream big my pocket filled with
Green salad
Mia email me I can’t give you my at&t man
No time for beefing anybody no be wetin
Bring me come here
I no like stress

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn

Oya o I’m dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing p’s on lowkey
Don’t play with me I do this
(I do this)
Oyo oyo (oyo)
The streets ain’t got no love (no love)
Hmm no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond
They go say you’re the one who’s immature
Like say na your fault

Omo mi you gats serve before you turn boss
Omo mi e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time brother mi no rush

Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn

Oya o I’m dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing p’s on lowkey
Don’t play with me I do this

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!