Kidd carder – Go Crazy (Lyrics)

Go Crazy Song Lyrics By Kidd carder


Kidd carder – Go Crazy

Amazing recording artist and songwriter from Nigeria, Kidd Carder, has published the official lyrics to his impressive and attention-grabbing new song “Go Crazy.”

These lyrics show the genuine heart of the song, and missing them would be a loss. They carry the same energy and sweetness that makes the track engaging. Now you can sing along while you play the song on repeat.

Go Crazy Song Lyrics By Kidd carder Below.

I Dey reason many things wey go make me
put smile for you face
Make we dey play home and away
Cos I dey look you in a way
Uh uh
Omo ko ye mi mo
Imagine say dem ban enjoyment
But I like as you dey give me problem
If you be dose I go use you three times in a day

Cos I don plan pa ma gbadun leni
Omo moti shayo make you no delay me
Sho ma go crazy with your body on me oh ah
And just in case next time if e be like say my money no reach
I go work hard make you no go play me
Sho ma go crazy with your body on me oh ah

I swear I won go but see wetin you carry for body
Shey you go shake am for daddy
Ko sha ti pemi to ba ti ready
And shey you go show this way cos I’m tired
of keeping distance already
Ko sha ti pemi to ba ti ready
Omo see wetin you carry for body

I go like to get your info
But you dey tell me make I take everything slow oh
Omo you dey high me like two shots of casamigos
And everytime you dey give me all the inspo
I won know the reason you been dancing to my disco ahh
And even if you lock door I Dey your window

Cos I don plan pa ma gbadun leni
Omo moti shayo make you no delay me
Sho ma go crazy with your body on me oh ah
And just in case next time if e be like say my money no reach
I go work hard make you no go play me
Sho ma go crazy with your body on me oh ah
I swear I won go but see wetin you carry for body
Shey you go shake am for daddy
Ko sha ti pemi to ba ti ready
And shey you go show this way cos I’m tired
of keeping distance already
Ko sha ti pemi to ba ti ready
Omo see wetin you carry for body

 

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!