KCee – Repost (Lyrics)

Repost Song Lyrics By KCee


KCee – Repost

The lyrics for “Repost,” a fantastic song by veteran Nigerian singer KCee are now available, making the song even more fascinating. You can now isten, follow the words, and sing along with KCee.

Repost Song Lyrics By KCee Below.

The Girl too fine call the police
She Dey Make my pressure Dey increase
When she start to rotate
Make my blood to Dey stop to circulate
When she post I go repost
All the men d men dem go repost
When she post I dey like am
Na me go dey be the first to the comment

She Dey viral
For TikTok
If she Shake am everywhere Dey burst
(e Dey burst o)
For Insta
She Dey make all the haters Dey shut up
(Dey shut up o)
She too cost
She wan collect X from Elon musk
Give dem headache no panadol
Enter dm make we start to Dey rapour

When she post I go repost
All the men d men dem go repost
When she post I dey like am
na me go dey be the first to the comement
When she post I go repost
All the men d men dem go repost
When she post I dey like am
na me go dey be the first to the comement
(What you saying)

Kpo kpo kpo, Who Dey d door?
Na me be the girl wey u forget
Forget kwa who’s that
Who give you the address to my new yard?
This London barb de kwa too bad
Too bad o too bad
When she post I dey like am
na me go dey be the first to the comment

She Dey viral
For TikTok
If she Shake am everywhere Dey burst (E Dey
burst o)
For Insta
She Dey make all the haters Dey shut up (Dey
shut up o)
She too cost
She wan collect X from Elon Musk
Give dem headache no Panadol
Enter dm make we start to Dey rapour

When she post I go repost
All the men d men dem go repost
When she post I dey like am
na me go dey be the first to the comement
When she post I go repost
All the men d men dem go repost
When she post I dey like am
na me go dey be the first to the comement
(What you saying)

(What you saying)
It’s official badman Kcee party
Original

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!