Victor AD – Shameless (Lyrics)
Shameless Song Lyrics By Victor AD

Expertly adept Nigerian singer, songwriter, and performer, Victor AD has now dropped the lyrics to his new song “Shameless.”
With the lyrics now available, you can enjoy the song even more and sing along with Victor AD every time it plays.
Shameless Song Lyrics By Victor AD Below.
REDEYE ya ya
Hmm hmm hmm eh
94 miss calls
And I still Dey call you
Just to let you know baby I adore you
Ah hold up hold up Oya baby no check am
Give me your heart and I go Lock am
Dey with me girl baby no fake am
Anything you give I go take am
Rule no.1
I no wan see you With another man
Rule no.2
No dare shake this bumbum for instagram eh
Rule no.3
Your ex boyfriend number delete am ah
Rule no.4
No forget all this rules Wey I don mention
Oya you can say that again
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
Baby you can say that again
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
Girl I no fit shame for you oh
Who Dey call you by this kind time
Who Dey try to divide my time
Shey dem no know say
I no Dey share my time
When it’s my time
Girl it’s my time with you
Off that phone give me your password
Let dem know
that you’ve got someone
Go to bed tell me your last word
Say you love me
And girl that’s all
Rule no.1
I no wan see you With another man
Rule no.2
No dare shake this bumbum for instagram eh
Rule no.3
Your ex boyfriend number delete am ah
Rule no.4
No forget all this rules Wey I don mention
Oya you can say that again
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
Baby you can say that again
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
I no get e shame
You can’t shame the shameless
Aiy ya ya
Girl I no fit shame for you oh
It’s Victor AD na na na yea
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!