ODUMODUBLVCK – VINICIUS (Lyrics)
VINICIUS Song Lyrics By ODUMODUBLVCK

Superbly ingenious hip-hop artist, songwriter, and performer, ODUMODUBLVCK has just delighted listeners with the lyrics for his amazing new song “VINICIUS.”
You can now enjoy every line and sing along. Play “VINICIUS,” follow the words, and vibe to this latest masterpiece from the Nigerian hip-hop sensation.
VINICIUS Song Lyrics By ODUMODUBLVCK Below.
Clear road
Shagba close that door
Close that door
Hehehehe
BLVCKSHEEP forever
BLVCKSHEEP for life
IZGAAJU till we KPEME
ANTIWORLDGANGSTARS
GE Records
You get me
ODUMODUBLVCK
Clear road for the boss
I don go
I don come
I don chop
Dem never see returns
Jungle don mature
When she come
Dem say na wor win wor
Wor win wor
She wanna lick my lollipop
My pin pop
Why she Dey move like Vinicius (Vinicius)
Confuse us
Wor win wor (YEAH)
Wor win wor (chai)
Ngwon gwo special
ODUMODU your lyrics too get dagger
You be like warlord
ODUMEJEs partner (calm Dan )
Ragnar (badman)
My present kele be like LAGERTHA
Run sinner man
Run sinner man (Erin mus)
Gbes
Una never che Chung tin
This summer time
I’m drunk in a van (chuks)
I go enter pool party
Me and my men
We must run tag team (sweet p)
Bikini cute
Omo see bad bitch (aaaah)
She must do bad thing (praaa)
Kosi sympathy (baow)
Men don cluster (grr)
She dey spin like 4kerty
When she come
Dem say na wor win wor
Wor win wor
She wanna lick my lollipop
My pin pop (po po po po po)
Why she Dey move like Vinicius (grrr)
Confuse us
Wor win wor (sound alarm)
Wor win wor (chai)
I no need to wait for the waiter
My p go surely bang (dribble am)
The mixer wey them get
Na heavy trash (carragher)
Their own dey rarely last
Od why you come here dey brag
My own berry blast
These fuckers think I’m arrogant
After I take the piss
I use my babe aura take handle man
(gidigbam)
Her p small hesistance
Too many drip wey come her head
But she bury go am
Commot lip gloss from her birkin bag (yiii)
Pink Hermes she take Dey waka round
Yaba ojuelegba
this flex is giving
Omo She is very proud
Kala this your babe na animal
Dem gather round
But na their funeral
BAD
She’s a keeper she dey track man (fuck)
E Be like she dey sell igbo for downtown
Commot her compass
With all her friends
Dem say na dem dey run town
Wor win wor (yiii)
Wor win wor
She wanna lick my lollipop
My pin pop (kala)
Why she Dey move like Vinicius (run run run
run run)
Confuse us
Wor win wor
Wor win wor
Ngwon gwo special
ODUMODU your lyrics too get dagger
You be like warlord
ODUMEJEs partner (calm Dan )
Badman
My present kele be like LAGERTHA
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!