ODUMODUBLVCK – TOO SPOILT (Lyrics)
TOO SPOILT Song Lyrics By ODUMODUBLVCK

ODUMODUBLVCK, an expertly versed Nigerian hip-hop artist, has dropped the lyrics to his exhilarating new song titled “TOO SPOILT.”
Now that the lyrics are out, you can enjoy the song even more.
TOO SPOILT Song Lyrics By ODUMODUBLVCK Below.
I am too spoilt
Orishirishi
Yeah
I am too spoilt
I just need my nails done
Primary 2 boys and girls
All of them They wan see my taste buds
They don’t
They don’t know that
She is so gone
My shima shopping be like
She Dey ship drugs
Grizelda BLANCO
Pablo
CHAPO
All of Una money no fit shake us
E no fit feed dog
Cause I don hammer
Wetin remain na to spoil the person daughter
She no fit do bad
She know say Kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)
Me and my producers
We pray at DESAME time (burst my head)
Because this gbedu be Like say we Dey go
shrine (cast and bind)
Dial my line
Call my wife
Permit her shine (KABUSH kabash)
She no dey mize
Buy am
Baby you too dey swipe I buy am moto (boss)
But I no let am drive
Even When we dey fuck
Brother
I no Dey let am whine
Camo (chai chineke)
I no grind (Jesus)
I no dey let hustle (GOD)
Struggle
My money no need advice
I am too spoilt (ewo)
I just need my nails done (halelele now now)
Primary 2 boys and girls
All of them They wan see my taste buds
They don’t
They don’t know that
She is so gone
My shima shopping be like
She Dey ship drugs (HALELE)
Grizelda BLANCO
Pablo
CHAPO
All of Una money no fit shake us
E no fit feed dog
The way I Dey roll right now
Like say I was born with a golden spoon (chaw)
My parole is giving big boy
They go think say na me born tycoone (how)
For the mall I go two two
Ask tobi
Na the lifestyle boo
We no want any of their fake title
Commot for here
I go price you too
Dan uwarsu
Wetin remain na to spoil the person daughter
She no fit do bad
She know say Kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)
Burst my head
Promise and fail I no dey
Cast and bind
Permit her shine
KABUSH KABASH
Cause I don hammer
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
Dope