ODUMODUBLVCK – IF YOU LIKE GYM Ft. Modenine (Lyrics)

IF YOU LIKE GYM Song Lyrics By ODUMODUBLVCK Ft. Modenine


ODUMODUBLVCK – INDUSTRY MACHINE

ODUMODUBLVCK comes through with lyrics to his scorching new track “IF YOU LIKE GYM,” featuring the hip-hop artist Modenine.

It’s time to vibe and sing along with the lyrics now available for listeners. Enjoy the flow as both artists deliver strong bars that will keep you nodding all through.

IF YOU LIKE GYM Song Lyrics By ODUMODUBLVCK Ft. Modenine Below.

Okay just carry it front
Carry it front to the …
I Dey tell you o
2pm in London
Based on say I just land
Make I smoke that thing abeg
SHOLZ you and your grab a push Abeg, FIZO
make I
Yeah
BLVCKSHEEP forever
BLVCKSHEEP for life
IZGAAJU till we KPEME
ANTIWORLDGANGSTARS
Ge records
You get me
ODUMODUBLVCK
Yeah

When it boils down to it I’m the man
ODUMODU pull with him babe and the gang
VIP choke no be the plan
Naso we dey waka normally
On demand
Whether na dvd vcd
Odumo rhythm
Dem dey chop am like
Mini mi
(Chaw am)
I don dey get many mini Mis
Descendant of Skeppy
For my raps
I Dey speak easy
Kalaaaa
Whether na dvd vcd
Odumo rhythm
Dem dey chop am like
Mini mi
(Kalaaa)
I don dey get many mini Mis
Ahhh !!

Hmmm I go soon dey move like elumelu (don)
Fuck the up the game
Zule zoo
I’m unstoppable
The Banana peels were for me
So Them say I go slip
As per say dem slumber
Make dem check am
Me I been dey moon walk on the p (Jack)
Odumo this your confidence
Na heavy scare (Michael)
These Niggas are my sons (KPAI them)
I had to treat them all with petulance
Negligent
Even if when I saw them eating hell (lifeless)
Under the table that is where they dwell (dead)
Nothing go commot from their wishing well
I turn the music industry into tora bora
I stood on higher ground
E Dey show for the chart
about that?
Abbottabad
Na where I train my sniper
I’m very bad
My surveillance na ratata
Kill ever rat
So I tag on vector the viper
Everything na barrack
But nothing consine us with barrack Obama
I go revolve/involve am
MUMMAR GADAFFI
this na Liberia
This No be Libya
Me I go win
Me I go spin
Ahead of their team
I carry gun but dem parry rubber ring
If you like gym
Odumo go pull up win him pin
Burst your muscle
Burst your bubble
If you try carry Coti come I go pause their hustle
I no dey play on their level
I saw him pick a knife
I fall out ak-47
Dine with the devil
Now the matter don black
Dem need ODUMODU
I’m the pot I’m the kettle
Rollie on my kids
Everything was got from kettle kids
Hip hop
Ask ma bitch
Valentines was soft
We did it on a pebble beach
Omo
She came up with a silly wish
OD
CAN you fuck me till eternity
Based on the man wey I be
I carry am go purgatory
Carry am go Italy
carry am Sicily
Since we all want to be silly
carry am go Vatican
Pray for my past
Complete the task
I no carry mask
Tell father say na me run the bomb blast
Not ikeja thunder
BALOGUN I’m bonkers
Striker wey don conquer
She named her pussy after me
Tochi touch me easy peasy
Early morning, Morning glory
Breakfast in my sister kitchen
Calgary was busy chilling
Baby sitting Sinobi Was easy but not chimmy
That’s my nephew and my niece
I do them like I do this rappers
Tie them wrapper
Put them on my back
AFROBEAT nkor
I put them on their toes
Seun KUTI know TIWA sef flow
Davido too much
na my real bro
Back on track with With Melodie’s
From airport with luggage’s
Fiola rain been fall
London feel am heavily
Kalacious na heavy flood
The hammer wey I pam
Them think say na Thor get am
Weather man dey come pray for nepa
Harmattan go suit for their agenda
Omo put them inside body bag
March on dem
Timberland from Bonny camp
1g4 to CMS
CKC to FSS
After that I’m rocking Tesh
Enter London, holla chippy holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am fucking there
Kala
I am fucking them

HODUBLVCK

Pull up with a Romanian Chippy ( Carpenter )
Touch Wood pass me the Hammer no Blicky
Bagamias pula ya blood-clot drippy
You Suge you smoke more booj ( heroine) than Hippy’s
Ma lo sere kere Loju Titi
Podcast Nitty, why so bitter
Meanwhile I’m laughing and sipping my margarita
Al help write your rhyme Jadrolita
Gimmie a Kilometre, dress back Biko
My rhyme book got a four digit pin key code
Activities on rap dvd’s lethal
You chat jibiti with chat GPT reload
Swatroot day one P.B.T we cold
Warido (what it do) pass me the Warri Brew
Apology not accepted fuck your sorry crew
Ozuor wey dey worry you
You’re inaudible horrible POLIMAF slaughter you
Everything is recordable so chill make I yarn truth
No guns, ju-jitsu still the man shoot
For the take down, break your damn foot
Shoplifters will get cursed out Banchoot
Translation, bad word in Hindi abels wan rob
me so I stay indie
Sailing away resting on my oars when it’s windy
When it boils down to it I’m the man
ODUMODU pull up with him babe and thegang
If you Dey owe money go pay o
holla chippy holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am fucking there
Kala
I am fucking there
pussyhole

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!