Cazulee – Tomisona (Lyrics)
Tomisona Song Lyrics By Cazulee

Cazulee, a gifted singer, songwriter, and performer, has released the lyrics to his newest song titled “Tomisona.” The amazing track was produced by Okizy Beats.
With the lyrics now available, fans and listeners can now sing along. It’s the kind of song that keeps you smiling as you hum every word.
Tomisona Song Lyrics By Cazulee Below.
Timi balo Tomisono
Only you, only you
Only you I fit call on
Oh you already know oh oh oh oh
Jo Tomisono
Is cazulee on this one o
Only you I fit call on
Who Dey find money no de sleep, who de
stave no de hear preaching
Abi you wan tell me say you know edo piking
wey no hear pridgin
Me I just live my life On God since I know time
na everything
Ye ye
Sabi ma person wey bellefull wey go get
power to get stritching yee
Too all of my nigers from my day one
Base on believe ashima lawon
Even if e take 2 years na one second e go sup
Omo oba akole gbebon
Omo orogun to loyal komo Ishe ko
Otori bomi gbigbono omati keko
Omo Aje kpako lomo iya aleko
No competition Orin ma mofe ko oo
as I de go o shomi
Bimi balo Tomisona
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
Timiba shino Tomi oluwa
Jowo Tomisono
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
Sabi you know blood no be sobo
Only money be the koko
When I feel like I Dey go slow
I pray to jah and I wait for akoko
So I say oh lord, ye
gbadura mi a
Man Dey grind 247 everyday
O de gbadura mi a
and I be last man standing
I don’t even notice say you don’t even like me
only me understand me
When the problem comes, I know only you
gat me
When I walk through vally of the shadows of
death
koseni bami sore
Only brother was there
me I no go fit to forget you
as I de go o shomi
Bimi balo Tomisona
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
Timiba shino Tomi oluwa
Jowo Tomisono
No let them take what’s for me
Only you I fit call on
Too all of my nigers from my day one
Base on believe ashima lawon
Even if e take 2 years na one second e go sup
Omo oba akole gbebon
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
Dope