Peruzzi – Cooking Pot Ft. Jeriq (Lyrics)

Cooking Pot Song Lyrics By Peruzzi Ft. Jeriq


Peruzzi – SABALI (Album)

The lyrics for “Cooking Pot” by Peruzzi, featuring Jeriq, the Iyoo Cartel boss and one of Nigeria’s most loved indigenous rappers, are now available. This song beautifully blends Peruzzi’s unique style with Jeriq’s native rap delivery.

Now that the “Cooking Pot” lyrics are out, you can sing along and feel the vibe line by line.

Cooking Pot Song Lyrics By Peruzzi Ft. Jeriq Below.

(Sensei)

Yeyeyeyeyeye
Oh No No No No No
Yeyeyeyeyeye
Oh No No No No No

Ughhhh
Yeyeyeyeye
Ughhhh
Oh Lololololo
Chai

Na My Front I Dey Face Kwanu
Roll One, Elevate Kwanu
Life Too Short, I No Dey Hate Kwanu
Na The Money I Dey Chase Kwanu

No Fit Talk Wetin I Face Kwanu
If I No Focus I For Crase Kwanu
I Thank God For Him Grace Kwanu
Na Him Make I Celebrate Kwanu

Che Che Che Che Che!

Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
(See Them)
Dem Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh

Dem Dey Gather For My Cooking Pot
(See Them)
Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh

Everyday For The Rest Of My Life I Dey Pray
For Peace
(Pray For Peace)
I Dey Pray Say Wetin I Touch, Make E Run
Complete
(Run Complete)
Gimmie Wisdom As I Dey Chop
Make I Dey Count My Teeth Oh
(E No Get Who I Dey Follow Complete Oh,
Please)

Omo Na Money I Dey Find
(I Dey Find)
Chai
I Say Na That Kain Adeleke Money I Dey Find
(I Dey Find)
Chai
Na That Kain Don Lulu Money I Dey Find
I Dey Find
(I Dey Find)
Allow Me Make I Find My Peace
(Allow Me Make I Find My Peace)

Na Why Na My Front I Dey Face Kwanu
I Roll One, Elevate Kwanu
Life Too Short, I No Dey Hate Kwanu
Na The Money I Dey Chase Kwanu

No Fit Talk Wetin I Face Kwanu
If I No Focus I For Crase Kwanu
I Thank God For Him Grace Kwanu
Na Him Make I Celebrate Kwanu

Oyor !!

Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
(Oya See Them)
Dem Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh

Dem Dey Gather For My Cooking Pot
(See Them)
Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh

K’ife nʼeme kwanu
Anam achi kwanu
wing nwoke bu forward nwankwo kanu
Agbalusia nkanu abia kulu kwa mmili nkanu
Holy boy juo father etelum mmanu

Amalom why fa ji na gather for my matter
Ezigbote nwa Adim ocha ka efe ndi sabath
Energy m di ezigbo full ejim charger
Ending with a bag of dollar na my only karma

Oga wait by any means I go do am zero
excuse
Motion on gear 5 maka rent is due
Mga agbanye film ika ekili ya ka preview
gbadokwanya imalokwa who is who

Missing person omo na money I Dey find
One phone call men ga kponye with ride
K’ife n’eme kwanu?
Udo na chi kwanu
Anam achi kwanu

Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
(See Them)
Dem Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh

Dem Dey Gather For My Cooking Pot
(See Them)
Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh

 

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!