CupidSZN – Zesty Money (Lyrics)
Zesty Money Song Lyrics By CupidSZN
Emerging Nigerian singer and Mavin Records’ act, CupidSZN, has just launched the lyrics to his awesome new song “Zesty Money.”
Once you read the lyrics, you’ll see why people can’t get enough of it. Don’t miss the chance to sing along while you listen and add this track to your favorites today.
Zesty Money Song Lyrics By CupidSZN Below.
Wetin you give me chop e no be for here
Me I fit to forgive but I no fit forget
The way I love you
You must be loveth
Gyal your body too bad e Dey burst my head
You go chop my money today say collect
Order anything wey you want purchase
Because the way I love you
You must be loveth
Gyal your body too bad e Dey burst my head
Who be the principal? baby let’s break the
rules
Na we Dey make the rules wey everybody Dey
follow
Gyal show the wickedness like regime of
tinubu
Tes meme merchante meme ci Jaime bien ca
au fond
Oya na
Baby take my money yeah
Baby take my money yeah
Use am go do shopping yeah
Use am go do bonanza
Baby take my money yeah
Baby take my money yeah
Use am go do shopping yeah
Use am go do bonanza
Wetin you give me chop e no be for here
Me I fit to forgive but I no fit forget
The way I love you
You must be loveth
Gyal your body too bad e Dey burst my head
You go chop my money today say collect
Order anything wey you want purchase
Because the way I love you
You must be loveth
Gyal your body too bad e Dey burst my head
My medulla oblongata don burst iye
See wetin you Dey cause iye
Gyal you enough iye
I love it when you bust iye
Burst it
Say make you buss it down
So tey my brain no go fit calculate again
And you see spending is a must iye
Oya na
Baby take my money yeah
Baby take my money yeah
Use am go do shopping yeah
Use am go do bonanza
Baby take my money yeah
Baby take my money yeah
Use am go do shopping yeah
Use am go do bonanza
Wetin you give me chop e no be for here
Me I fit to forgive but I no fit forget
The way I love you
You must be loveth
Gyal your body too bad e Dey burst my head
You go chop my money today say collect
Order anything wey you want purchase
Because the way I love you
You must be loveth
Gyal your body too bad e Dey burst my head
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
Dj Colour
Lover boy