Boy Muller – God Abeg (Lyrics)

God Abeg Song Lyrics By Boy Muller


Boy Muller – God Abeg

Boy Muller, a skilled up-an-coming recording artist from Nigeria, presents the lyrics to his new interesting song “God Abeg.”

These new lyrics will make you love this track even more. The song is produced so well that one listen is enough to captivate you. Make sure you check out the lyrics, sing along, and add the song to your playlist. You won’t regret giving it a chance.

God Abeg Song Lyrics By Boy Muller Below.

Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my name

Abeg abeg if dem ask you where I dey
Just tell them say I dey okay o
tell them say me I dey okay

Cuz it’s only normal for people wey be best of
friends
Say e reach one day and dem no no dey talk
again
Ogun omo won o le shere f’ogun odun
Owe Yoruba ma lo so be
I no dey wish you bad at all
But if you want make I fall
Then you go know say eleda mi n para gan
As u say you no wan see me go far
When e reach my own time
Then you fit to go blind

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

Shebi na wetin man do man
Wey dey make man do bad o
Ko ye mi ni pato

You suppose understand reasons
wey make a full grown man ghost
So if you no hear from me
Omo I dey face 1 or 2 nooni ahhhh

Na only me sabi
Ibi ti bata ese ti n ta mi

Naso my brother it is only normal for people
wey be best of friends
Say e reach one day and dem no no dey talk
again
Ogun omo won o le shere f’ogun odun
Owe Yoruba ma lo so be
I no dey wish you bad at all
But if you want make I fall
Then you go know say eleda mi n para gan
As u say you no wan see me go far
When e reach my own time
Then you fit to go blind

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!