Brown Joel – Scwalla (Lyrics)

Scwalla Song Lyrics By Brown Joel


Brown Joel – High Spirit Mixtape (EP)

The lyrics for “Scwalla” has been launched by Brown Joel, a highly impressive and calm-voiced singer, songwriter, and performer from Nigeria.

Now that the lyrics to this Brown Joel’s masterpiece are out, fans can enjoy the song even more. It’s one of those songs that you’ll want to replay again and again.

Scwalla Song Lyrics By Brown Joel Below.

How I run my scwalla
Me I no want no wahala
I’m just tryna get my dollar

How I run my scwalla
Me I no want no wahala
I’m just tryna get my dollar

Man I’ve come a long way
I’m here to redeem myself
I dey reflect on myself

I know who I be
I been dey reason me less
I’ve been rusty for a minute
My bro send that beat

Send that beat make I talk something
(High)
When I talk dem go learn lesson (High)
When I talk e ma ri something (senior
steeze)

Man I pray that someday
I’mma make a call to the bank
Make some order for some cash
They deliver to the house … Goals

Gat 6 figures on my neck and my dreams
on my mind and I don’t chase hoes

Where my nigga dem ah hide out
Stays secret with me, me I don’t disclose
yea
Any contact wey no bring greens and peas
for my life me i don dispose

Where my nigga dem ah hide out
Stays secret with me, me I don’t disclose
yea
Any contact wey no bring greens and peas
for my life me i don dispose

How I run my scwalla
Me I no want no wahala
I’m just tryna get my kpalas

Shokolokobangoshe
Eyan Mr. Gbamgboshe
Won fe mo bi
Won fe mo bi Bo n se se
How I take comot AJ
how I take comot ?
Shokolokobangoshe
Anybody wey try me
Omo you go see shege
I go pull out AK

Won fe mo bi
Won fe mo bi bo n se se
Mmhhh mhhh

Won fe mo bi bo n se se
Mmhhh mhhh
High ….
High …
High …
High Spirit

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!