Chella – Shake am (Lyrics)

Shake am Song Lyrics By Chella Mp3 Download


Chella – CHELLA CHANT (EP)

The Lyrics for “Shake Am” has been made available by Chella, a well-known singer, songwriter, and performer from Nigeria.

If you already know how well Chella creates tuneful and quality music, you will be happy to keep this track in your playlist and sing along every time it plays.

Shake am Song Lyrics By Chella Below.

Sweet melody
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body touch my
body
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body

Oya comot body for the people wey get the
body
you no get body you de put body for people
wey get body
your boobii go touch my brokus you must tell
me what you want aaaa
comot body for the people wey get the body
you no get body you de put body for people
wey get body
your boobii go touch my brokus you must tell
me what you want aaaa

Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body touch my
body
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body

*Chella chanting*

Even if you no get nyash
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake your ukwu Shake
am Shake am Shake am
Even if you no get nyash
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake your ukwu Shake
am Shake am Shake am

Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body touch my
body
Ewo I dey for back the mellow
the bombom con de shake oo
the pressure con de touch my body

Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake your ukwu Shake
am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am
Shake am Shake am Shake am Shake Shake
Shake Shake Shake Shake Shake
Shake Shake

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!