Lovn – Sorry I’m Busy (Lyrics)
Sorry I'm Busy Song Lyrics By Lovn
Lovn, a gifted singer and Mavin Records act, has dropped the lyrics to his brand-new song titled “Sorry I’m Busy.” This marks his first big release under the label.
These new lyrics show how interesting the song is, and many people will enjoy singing along. Make sure you read the lyrics, play the song, and enjoy singing along every time it plays.
Sorry I’m Busy Song Lyrics By Lovn Below.
Na wetin I dey find na him dey my mind
No time for drama
You know Igboro no be cinema
Man I capitalize on the capital
I no be Tyler Perry
not available for theatrical
Ouou I apologize
24/7
Eyes on the gbemu
No bother me I’m focus
The Lifestyle expensive
Back to back debit
Na why I dey work like robot
Talking money
You are talking in ma language
I get bills I wan pay
Omo no time to waste (uhn nah)
I’m sorry I’m busy
I’m busy I’m sorry
I’m sorry I’m finding my money
Street is not funny
Sapa in the city
I’m working emakobami X2
Talk to me talk to me direct
No dey quote status, story
I no go check
Schedule tight I no dey rest
But If I see shima wey go relive my stress
Na the life I chose
Steady on the Go
Make the evidence show
No sabbaticals
You know we radical gan
If you know you know
24/7
Eyes on the gbemu
No bother me I’m focus
The Lifestyle expensive
Back to back debit
Na why I dey work like robot
Talking money
You are talking in ma language
I get bills I wan pay
Omo no time to waste (uhn nah)
I’m sorry I’m busy
I’m busy I’m sorry
I’m sorry I’m finding my money
Street is not funny
Sapa in the city
I’m working emakobami X2
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!