Mr Eazi – Casanova (Lyrics)

Casanova Song Lyrics By Mr Eazi


Mr Eazi – Casanova

Award-winning Nigerian singer and the CEO of emPawa Africa, Mr Eazi, has just released the lyrics to his new amazing single, “Casanova.”

With the official lyrics now out, you can enjoy the song even more. Read and  sing along The more you sing it, the more the music stays with you.

Casanova Song Lyrics By Mr Eazi Below.

Zagada
I no be Casanova
But I dey like woman too much
Why you dey tell me its over
When e be only touch I touch

Truth to God me I’m trying for you
But its so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all
of you
(zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry
all of you

Why you dey tell me its over
Me I dey text this girl too much
Oya what be your matter
Shey is my loving not enough?
You be my woman
She sef she be my woman
You already know know
Me I be ojukokoro

Truth to God me I’m trying for you
But its so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all
of you
(zagadat, y3nko)
I say me i get plenty loving wey suppose carry
all of you

(Why you dey tell me its over?)

 

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!