Peruzzi – Legalize (Lyrics)
Legalize Song Lyrics By Peruzzi

The official lyrics for “Legalize” by Peruzzi, the hit-making and versatile Nigerian singer, songwriter, and performer, are finally out.
Now with the lyrics available, you can now sing along and enjoy every word.
Legalize Song Lyrics By Peruzzi Below.
Show Me Who Legalize
Legalize It
Jah Know
Say Me Been Around The World
Buh Me Never Seen Ya Type
Say You Very Special
Special
And I Know Say You Need Likkle Time
Cos You Anti-Social
I’Il Pay The Fine
Take
One Step At A Time
I See
Your Body Choke
I No Get Inhaler
Come Sun Shine Or Rainy Weather
Girl Your Body Dey Me Radar
I Cant Fit To Wait Another Night
Tonight I Get Your Time And Na Presidential
Cant Waste This Waist,
I’d Rather Die
See My Doctor Says You Are
So Essential
I’Il Pay The Fine
Take
One Step At A Time
I See
Your Body Choke
I No Get Inhaler
Sun Shine Or Rainy Weather
Girl Your Body Dey Me Radar
Show Me Who Legalize
Legalize It
Ya Face And Your Body Size
Body Size
All The Features For Your Whole Body
Harmonize
Harmonize It
Me I Don Take Time Analyse
And E Complete
Ya Hips
Like Wetin Dem Run Overseas
I See Ya Tiny Eyes Like Chinese
You Complete
You Be Like Cheat
Oya Come Show Me Who Legalize
Legalize It
This Ya Face And Your Body Size
Body Size
All The Features For Your Whole Body
Harmonize
Harmonize It
Me I Don Take Time Analyse
And E Complete
Ya Hips
Be Like Wetin Dem Run Overseas
I See Ya Tiny Eyes Like Chinese
You Complete
You Be Like Cheat
Burn Some Trees
Sip Some Wine
Chai
You Pass Wetin I See Online
And Na Wetin I Don Dey See From Time
So E Go Better If You Ring My …
Kai
Ring My …
Please, Ring My Line
E Don Dey Reach Where You Go Twist And
Whine
This Your Fine Face And Your Hips Combine
Chai
Walahi
You Got Me Feeling One Kind
Infact,
I’ll Like To Know You Better
Whats Your Number?
Make I Holla
Make I Yarn You Proper
I Sha Know Say You No Need Another
Kai
I Be Casano But I Fit Be Your Lover Oh
I’II Pay The Fine
And Take
One Step At A Time
I See Your Choke
I No Get Inhaler
Sunshine Or Rainy Weather
Girl Your Body Dey Me Radar
Show Me Who Legalize
Legalize It
Ya Face And Your Body Size
Body Size
All The Features For Your Whole Body
Harmonize
Harmonize It
Me I Don Take Time Analyse
And E Complete
Ya Hips
Like Wetin Dem Run Overseas
I See Ya Tiny Eyes Like Chinese
You Complete
You Be Like Cheat
Oya Come Show Me Who Legalize
Legalize It
This Ya Face And Your Body Size
Body Size
All The Features For Your Whole Body
Harmonize
Harmonize It
Me I Don Take Time Analyse
And E Complete
Ya Hips
Be Like Wetin Dem Run Overseas
I See Ya Tiny Eyes Like Chinese
You Complete
You Be Like Cheat
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!
Dope