Rybeena – G.wagon (Lyrics)
G.wagon Song Lyrics By Rybeena

Rybeena, a fast-rising and brilliantly skilled Nigerian singer and songwriter, has dropped the official lyrics for his exceptional song “G.Wagon.”
Now that the lyrics are out, you can sing along and enjoy the song.
G.wagon Song Lyrics By Rybeena Below.
Clear road for my baby oo
Obian uju wa baby mo
Baby baby mo
Na one thing make you be brainy, na another
thing make you fine (make u fine)
Mention anything wey you want baby I no go
do the math
Osondi owendi my darling from heaven we be
to match
We be like suit & tie ohh
Nothing do us apart
Say my baby ummm asa hmmm
I wan make you match G wagon (zoom)
Make we flex on their grandfather
Oko omidan wa ti gboh
You know say money na water
Mi o loro pupo lati só
My baby umm asa umm
I wan make you match G wagon (zoom)
Clear road for my baby oo
Obian uju nwa baby mo
I go carry your matter like ngbo ngbo o
Mark my territory no one near my zone
Baby na 10/10 you kill am
If you wear wig or If you barb scoda o
Make I jam better first I no lie i go spoil you
girl if I go gbobal o
Cos I’ve been working for days faji for night
omo mo ti ni hangover o
Sho dè mà gbè lo lè
If I don high, make I no go slap soldier
I like the melody wey dey for your soundtrack
You giving me vibe wey different from my
ganger
I never see wetin fit make me leave you for
Casandra
My baby abeg no use my heart play tiki taka
Say my baby ummm asa hmmm
I wan make you match G wagon (zoom)
Make we flex on their grandfather
Oko omidan wa ti gboh, gboh
You know say money na water
Mi o loro pupo lati só
My baby umm asa umm
I wan make you match G wagon (zoom)
Clear road for my baby oo
Obian uju wa baby mo
I go carry your matter like ngbo ngbo o
Mark my territory no one near my zone
Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!