Siicie – Run Come (Lyrics)

Run Come Song Lyrics By Siicie


Siicie – Run Come

Ghanaian singer, songwriter, and performer, Siicie, emerges with the lyrics to his new top-notch and intriguing track “Run Come,” produced by Beatz Vampire.

Read the lyrics, sing along, and enjoy every part of the song as you follow the words. Once you play it and join in with the lyrics, you’ll see why it’s a song you’ll want to keep on repeat and add to your playlist.

Run Come Song Lyrics By Siicie Below.

If you die, I die with you
And when you tell me to wake up, surely Anor
go do
If you fall, I stand by you
Me I don fool for wetin Love dey make I do

My love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu
See my love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu

Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way
Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way

Baby please if you leave me Anor go gree
Tell me 1 gh 1 gh sef you still go dey
Oh Baby please if Don leave me my heart go
bleed
And I won’t know and I won’t know what to do

My love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu
See my love be Governor 2 by 2
This na true, nor be April Fool
Say Na only you med) wo
Meme wo meanu na 3b3k) Owuo mu

Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way
Girl your Love Edey Enter
Jumping Around Koko Mental
Run come my way
Run come my way
Run come my way

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!