Victony – E Go Be Ft. Don Jazzy (Lyrics)

E Go Be Song Lyrics By Victony Ft. Don Jazzy


Victony – Very Stubborn (EP)

Skilled artist from Nigeria, Victony has come through with the lyrics to his exhilarating song “E Go Be,” created together with Don Jazzy, an accomplished Nigerian singer, producer, and the head of Mavin Records.

If you enjoy songs that sound good from beginning to end, these lyrics will make it even sweeter. Add the song to your playlist and enjoy singing along with the lyrics. It stays enjoyable every time you play it, and there’s a good chance it may become one of your most loved songs.

E Go Be Song Lyrics By Victony Ft. Don Jazzy Below.

Be there!
Ayeeee!
Be there!
Be there!
Hmmm!
Stubborn!
Stubborn oh!
Stubborn!
Egobe
Egobe
Egobe
Egobe, Egobe, Egobe
Egobe, Egobe, Egobe
Egobe, Egobe, Egobe
Egobe, Egobe, Egobe
Egobe, Egobe, Egobe
Egobe,Egobe,Egobe
Yeah!

I no like oh wetin me I no like
Before you see water comot for my eyes
You go find me for where I go hide
Nobody dey when I dey roll semovita
Somadina
When I dey chop breakfast for lunch and
dinner
Oh my nigga dis one no be Tom and jerry oh
See my life na real movie
Eh bae no dey ring my cell oh,
You know say I dey travel distance
You see the life I live
Sometimes I fit no believe
But I swear e sure for me oh
Cause I know say wetin go be
Go be
E go be
E go be
E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be,E go be,E go be

Don Jazzy!
Wetin go be
I work hard, e dey show on believe
Na my para dey make way for me
Sufferhead no dey show for receipt
No get receipt ah yeah
Can’t retire my heart dey for street
No be power my God no dey sleep
I’m idan & it’s only legit
Only legit ah yeah
Last card, check up enyan joker
Counter the set up from your broke ass
From steady, leg work mo ti gbo card
Lasgidi touchdown Minnesota
Make I proceed chasing my dreams
If I no grind I no go see as e go be
Make a sow seed till I succeed,
If I succeed I go chop life like a jayz

E go be
E gobe
E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
E go be,E go be, E go be
E go be, E go be, E go be
Ayeeeeeee!

Get Song Here

 

 

 

Do you find Tunesloaded useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*

error: Content is protected !!